Skip to content
Menu
  • Home
  • News
  • ENTERTAINMENT NEWS
    • NIGERIA
    • SOUTH AFRICA
    • INTERNATIONAL
  • Music
    • EP/ALBUM
    • GOSPEL
    • DJ MIXTAPES
    • LYRICS
  • Social Trends
  • Videos
Menu

Davido – Fia (Lyrics)

Posted on November 15, 2017 by D.Klass GH

Davido Fia Lyrics

Davido Fia Lyrics

Fia, Fia
Dance make i dance
Give me love make i love
Make no other one above
Shawty want a million dollar (shekpe!)
Say make i wire, wire
Turn me to under cover o, maga o
She say all her friends are (friends are),
Living lavida loca (l-l-loca)
Dey form yemi my lover o, ah
Yeh!, you for dey for me (you for dey)
When the boy dey hunger, eh
I for die for you o, eh
But you say “if you no get money, hide your face”
I hide my face, make another man pikin run my race
I love you no mean say if you say,
Make i put one hand for fire (fire, fire burn dem)
I go put hand for fire o
E no mean say if you say,
Make i put one leg for fire (fire, fire burn dem)
I go put leg for fire o
Dance make i dance
Give me love make i love
Make no other one above
Dance make i dance
Give me love make i love
Make no other one above
Shukura ki lo ki’ osi o, eh
Shuku sheka aya shoemaker o
Caroline save your drama
I don’t need it, go dey soap opera o
Hola, Hola, Mr Olopa
Am not here to cause wahala
Hello Diva save your drama
You don’t need me, in your soap opera
Yeh!, you for dey for me (you for dey)
When the boy dey hunger, eh
I for die for you o, eh
But you say “if you no get money, hide your face”
I hide my face, make another man pikin run my race
I love you no mean say if you say,
Make i put one hand for fire (fire, fire burn dem)
I go put hand for fire o
E no mean say if you say,
Make i put one leg for fire (fire, fire burn dem)
I go put leg for fire o
Dance make i dance
Give me love make i love
Make no other one above
Dance make i dance
Give me love make i love
Make no other one above
Yeh!, you for dey for me (you for dey)
When the boy dey hunger, eh
I for die for you o, eh
But you say “if you no get money, hide your face”
I hide my face, make another man pikin run my race
I love you no mean say if you say,
Make i put one hand for fire (fire, fire burn dem)
I go put hand for fire o
E no mean say if you say,
Make i put one leg for fire (fire, fire burn dem)
I go put leg for fire o
Category: LYRICS, MUSIC

Leave a Reply Cancel reply

Your email address will not be published. Required fields are marked *

Advertisement

Join us Now

Join our Telegram channel

Advertisement

Lyzy shito

___________________________________________________

Enjoy reading our stories? Join Dklassgh.Com’s Telegram channel! Never miss important updates!

Are you a musician Who needs Publicity or Promotion of your Music for fans to access it here online. Call or WhatsApp Us Now on +233241444116 .

You can follow us on; Facebook, Twitter, LinkedIn, Pinterest & YouTube and Google News

NEW POSTS

  • Stop pressuring your children to bring money home – Ruth Kadiri tells parents
  • Nobody Can Stop Him From Loving Stonebwoy – Shatta Wale Vows
  • I am not afraid to die – Fred Kyei-Mensah opens up
  • I’m totally innocent – Rick Ross speaks after arrest over alleged domestic abuse
  • Football started going down after Kwesi Nyantakyi left – Titus Glover
  • Don’t pray for your wife to feed you – Pete Edochie warns men
  • Suspect in Murder of Phone Dealer Allegedly Sold His iPhone 12 For GH₵ 100 – Ghana Police Reveals

USEFUL LINKS

  • Meet Our Team
  • Write For Us
  • Upload Song
  • Privacy Policy
  • Advertise With Us
  • About Me
© 2026 | Powered by Minimalist Blog WordPress Theme
imunify-bot-check