LYRICSMUSIC

Davido – Fia (Lyrics)

Davido Fia Lyrics

Davido Fia Lyrics

Fia, Fia
Dance make i dance
Give me love make i love
Make no other one above
Shawty want a million dollar (shekpe!)
Say make i wire, wire
Turn me to under cover o, maga o
She say all her friends are (friends are),
Living lavida loca (l-l-loca)
Dey form yemi my lover o, ah
Yeh!, you for dey for me (you for dey)
When the boy dey hunger, eh
I for die for you o, eh
But you say “if you no get money, hide your face”
I hide my face, make another man pikin run my race
I love you no mean say if you say,
Make i put one hand for fire (fire, fire burn dem)
I go put hand for fire o
E no mean say if you say,
Make i put one leg for fire (fire, fire burn dem)
I go put leg for fire o
Dance make i dance
Give me love make i love
Make no other one above
Dance make i dance
Give me love make i love
Make no other one above
Shukura ki lo ki’ osi o, eh
Shuku sheka aya shoemaker o
Caroline save your drama
I don’t need it, go dey soap opera o
Hola, Hola, Mr Olopa
Am not here to cause wahala
Hello Diva save your drama
You don’t need me, in your soap opera
Yeh!, you for dey for me (you for dey)
When the boy dey hunger, eh
I for die for you o, eh
But you say “if you no get money, hide your face”
I hide my face, make another man pikin run my race
I love you no mean say if you say,
Make i put one hand for fire (fire, fire burn dem)
I go put hand for fire o
E no mean say if you say,
Make i put one leg for fire (fire, fire burn dem)
I go put leg for fire o
Dance make i dance
Give me love make i love
Make no other one above
Dance make i dance
Give me love make i love
Make no other one above
Yeh!, you for dey for me (you for dey)
When the boy dey hunger, eh
I for die for you o, eh
But you say “if you no get money, hide your face”
I hide my face, make another man pikin run my race
I love you no mean say if you say,
Make i put one hand for fire (fire, fire burn dem)
I go put hand for fire o
E no mean say if you say,
Make i put one leg for fire (fire, fire burn dem)
I go put leg for fire o

D.Klass GH

Samuel Amadotor, known professionally as D.Klass GH is Multiple Award Winning Ghanaian Blogger, Music Promoter, Publicist, Pharmacy Technician by Profession and the Founder of Dklassgh.Com. He has an interest in promoting Up and coming artists and has a keen interest in showcasing the talents in Volta Region. His blogging covers international artists and has affiliates around Africa to boost his reach to the targeted audience. Get In Touch if you need my service | Email: Dklassgh1@gmail.com| Call/whatsapp: 0241 444 116 Or connect with me across social media handles, @Dklassgh

Related Articles

Leave a Reply

Your email address will not be published. Required fields are marked *

Back to top button